Yemi Alade - Ferrari lyrics

Published

0 541 0

Yemi Alade - Ferrari lyrics

Oh oooo ah ah Uhmm oh baby ah ah Ferrari, salary ah ah ah If you love me you go buy me Ferrari If you like me you go pay me salary Soup wey sweet na money dey cook am If you want it you go spend to chop am Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh Oga tia ga na kpa we t'ego My mate they do holiday for Chicago Container nola isi na normal excuse o I don dey wait so tey wait come dey wait me oh My front eh, my back eh Dey do you ishin gbaka If you want to gbadun me well Mr. Man you must ginger Gucci oh Fendi oh Otelu me teyin telu mufu No dey call me sweet pie with nothing oh If you love me you go buy me Ferrari If you like me you go pay me salary Soup wey sweet na money dey cook am If you want it you go spend to chop am Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh Oga I don tire to stay mainland E no go bad if you buy me mansion for Banana island Open supermarket for me for Netherlands Nothing suppose too much for me As your sweetheart oh eh My front eh, my back eh Dey do you ishin gbaka If you want to gbadun me well Mr. Man you must ginger Gucci oh Fendi oh Otelu me teyin telu mufu No dey call me sweet pie with nothing oh If you love me you go buy me Ferrari If you like me you go pay me salary Soup wey sweet na money dey cook am If you want it you go spend to chop am Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh

You need to sign in for commenting.
No comments yet.