Single Tu - Money lyrics

Published

0 112 0

Single Tu - Money lyrics

Single Tu again o, oh ah yeah! Yak aberé , ikwó !! It's a very good morning Me woke up with this feeling of money No one to call me honey o Everywhere seems so boring, ya know But I wan flex, I wan cruise, I Wana flex but I gat no money My ni**az wan flex, they wan kush, they Wana flirt but they gat no money So wie ma guys make una fall in All ma geez make una ball in Na wey de money dey make we fall out No matter the weather we go cash out Money ooo, money oo Na wey de money dey make we go o Money ooo, money oo Na wey de money dey make we fall in Cos mi I wan pack de money o I wan chop de money o Mi i wan pack de money I wan spend de money o Money is the root of all evil e Na so dem say Mi I wan flex with de devil eh Na wey dem dey No dey tell me story eh, na God wey dey give us money eh No dey tell me story ehh Mi I wan flex, I wan cruise I wan flex but I gat no money Ma ni**az wan flex,they wan kush They Wana flirt but they gat no money So wey my guys make una fall in, All ma geez make una ball in Na wey de money dey make we fall out Sharp sharp we go cash out Money ooo, money oo Na wey de money dey make we go o Money ooo, money oo Na wey de money dey make we fall in Cos mi I wan pack de money o I wan chop de money o Mi i wan pack de money I wan spend de money o Father please give us money o Cos the street is no longer funny oo! Everybody looks so cunny o Promise and fail na de story o I wan mansion for ma mother Expensive cars for ma mother Big mansion for ma mother Expensive cars for ma mother Lord I Wana live large and I Wana be spending I Wana reach out to my people I Wana be a blessing to all ma people A blessing to ma nation Money ooo, money oo Na wey de money dey make we go o Money ooo, money oo Na wey de money dey make we fall in Cos mi I wan pack de money o I wan chop de money o Mi i wan pack de money I wan spend de money o Money ooo, money oo Na wey de money dey make we go o Money ooo, money oo Na wey de money dey make we fall in Cos mi I wan pack de money o I wan chop de money o Mi i wan pack de money I wan spend de money o

You need to sign in for commenting.
No comments yet.