Runtown - Emergency (feat. skales & patoranking) lyrics

Published

0 700 0

Runtown - Emergency (feat. skales & patoranking) lyrics

(Freestyle) Oh oh oh..., Runtown oh 1 (Runtown) Say me causing emergency Emergency, Emergency This kind of thing you can never see Them never see But them never see anything, anything And we k**ing the everything Oh oh oh All my guys na ballers, everything designer The money we just dey dash on, dance on Number one to ten on the top ten We be running the countdown Runtown oya countdwon Money over everything right now Eh Ogini, I pull up in the Lamboghini All the guys them wan be me All the girls them wan see me Them wan see me, like the president them wan see me Them wan see me, them come see me 2 (Skales) Omo se ko si, ki lo fa emergency Na me dey see, ki lo ... emergency Emergency Call me your majesty Na me dey cause your madness I dey k** everything no amnesty No be play play I dey spend money for everywhere I dey even breathe money like say na air Abi your name na Genevive comot for here Yarn the thing wey you dey talk make we here Ha I spemd money like it's nothing When big things popping, lil things stopping I might even take your girlfriend shopping At the end of the day she's in my bedroom t**ng I'm living that reckless life A million naira go neck next life If balling is wrong then I can't do right Everything I do fresh wey dey dey all night I said YES when dey told me NO Now them dey pay alot of bills just to see me Show Anything I like I buy but na them go pay The only competition I have na Dangote Ha 3 (Patoranking) I see emergency Patoranking royal highness What is your agency Wizzypro beats causing madness I see emergency Patoranking royal highness Them mama na the agency Wizzypro beats causing madness Yeah All the girl demma run come Up on the dance floor, the thing demma want some Roll it upon me Nike and me Sean John All of dem say ma see me demma want some Link up the girl come Roll me rock up the s** and demma wan done Patoranking you know say the vibe can done Burst up the place and we just wan come Say, are you in on my friend Eh, all of dem na my friend Eh, Fashola na my guy That's why we sitting down everyday we just dey high eh When me sing Alubarika, no more short nicka Na my flow sicker Shout out to my old and me new nicka Once again demma masking play it dramatical Praaa Praaa (Freestyle) Yah In case you don't know this is another Wizzy Production Wizzypro beats Yeah Runtown, Skales, Patoranking Wo yese Patrick Ellis I sight you Hun They don't know say we both shutting things tone from tone to tone Wizzypro beats we really recognise you

You need to sign in for commenting.
No comments yet.