Papi pelz - Gidi lyrics

Published

0 167 0

Papi pelz - Gidi lyrics

Verse 1 You call my phone every night yen Your body glow your body tight yen You make me feel u all the time yen yen yen yen yeh My girle fine no be lie yen She make me colo everytime yen I swear to god i no go die yen yen yen yen She make me calling everytime yen I swear to god i no go lie yen She make me cooling every time yen yen yen yen Where the party at girls dem call me papi start to dancia all the girls dem like me Give to me all the party girls girl na you i see you're the one above (shayo for the party yeah) Chorus Girl you be the one gidi gidi make me somersault Gidi gidi Girl you be the one gidi gidi make me somersault Gidi gidi i swear Girl you be the one i sing for girl girl you be one i sing for eh na Girl you be the one i sing for girl girl you be the one i sing for jombo eh na Verse 2 Who the girl who the girl who the girl who the girl wenh oh na Who the girl wey dey stagger wey dey make dem dey scatter eh Put ur jeans on okada make me fly u cubana eh na Am drinking hennessy everything on me pelz on the scene oh Ball on me oh makes me high like wolobi eh na Kolurbi oh makes me high like pami oh eh na Chorus Girl you be the one gidi gidi make me somersaults Gidi gidi Girl you be the one gidi gidi make me somersaults Gidi gidi i swear Girl you be the one i sing for girl girl you be one i sing for eh na Girl you be the one i sing for girl girl you be the one i sing for jombo Verse 3 I no go lie i no go lie I gat to tell u many things for my mind (my mind) I no go lie i no go lie I gat to tell u many things for my mind Girl you fine girl you fine I gat to tell u things that you fine So many many things dey tease that u fine I gat to tell u many things on my mind Say she burst up my head with her lighter Give me this ting make i enter Every other day with some ginger And i go wife her oshey! Chorus Girl you be the one gidi gidi make me somersaults Gidi gidi Girl you be the one gidi gidi make me somersaults Gidi gidi i swear Girl you be the one i sing for girl girl you be one i sing for eh na Girl you be the one i sing for girl girl you be the one i sing for Outro Bad man pelz Bum bum girl bum bum bum baka bum bum girl Shake ur bum bum make i shun shun girl Shun shun shun make i tun tun girl girl girl Oh nana this fire some water!!

You need to sign in for commenting.
No comments yet.