Korede Bello - GodWin lyrics

Published

0 3007 0

Korede Bello - GodWin lyrics

Ma..Mavin Eehhh... Eehhh Korede Bello, Don Jazzy Again o Omo olope MegaSuperstar O Oh nana I don get alert Godwin..., and I don pay my rent Godwin Them be wan fall my hand but Godwin, Them be wan k** my joy but GodWin I say anything dem do na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O Anything them do na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O I don change my name to Godwin and omo I don buy Motor Godiwin Them say my market no go sell but Godiwin, and them be say I no go blow but Godiwin(yeah oh my Brother) Make them try their luck my God go wiiiiin o my God wiiiiin o My lord go win O Anything them do na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O Verse 2 As you don pa** exam na GodiWin(Ehen), and them be say you no go pa** but GodiWin(Ehen) You wake up see today [lason] Na Godiwin (ahaa) Robbers dey rob them no see you Brother(na GodiWin) dem no see you my sister. Oya Bellovers Na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O Anything dem do na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O Verse 3 As na your wedding day Na GodiWin,and e don tey wey you dey find but Godiwin(ehen) See we go pop champagne today Godiwin (ahaa) and we go dey dance e dance e dance cos GodiWiiin O Elelele Anything you win Na GodiWin and if you win election my brother GodiWin Like If you wini contract my friend na GodiWin and if you check the countdown my brother GodiWin And if your market Selelelele Na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O Anything dem do na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O Why you no go dance na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O Anything dem do na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O GodiWin

You need to sign in for commenting.
No comments yet.