Intro OJi OJi Ojikoto Chairman Oga maths teacher Verse 1 Baby will you be my boo? If I give you the ring will you say I do? Do do In the midnight will you allow me to do? Ehe What your mummy and daddy like to do? (Eh) okay Alaga see my potbelly I never blow yet but I don dey turn cele See the girls them dey like to the touch ele Baby what’s the matter Kini o sele Eh Chorus Chairman! Aje aje ajejeje ajejeje Ajejeje Aje aje ajejeje ajejeje Ajejeje Chairman! Aje aje ajejeje ajejeje Ajejeje Aje aje ajejeje ajejeje Ajejeje Verse 2 Chairman we no dey dull (chairman) If no be Hennessy we no dey ball (chairman) Who you be wey you no go pick up the call? (Chairman) Even Adekunle Gold sef dey pick up the call ( ehe chiii) For the club na we dey for side For the place all the girls them dey love to whine See the girls them dey love to whine their waist them dey always love whine dey come my side eh Chorus Chairman! Aje aje ajejeje ajejeje Ajejeje Aje aje ajejeje ajejeje Ajejeje Chairman! Aje aje ajejeje ajejeje Ajejeje Aje aje ajejeje ajejeje Ajejeje Outro Gbese Gbese Gbese Gbese the Gbedu don drop Gbese Gbese Gbese Gbese the Gbedu don drop Whine your waist oh hey mama whine your sh*tta hey mama Whine your waist oh hey mama whine your sh*tta hey mama