ISAH - Shalaams lyrics

Published

0 257 0

ISAH - Shalaams lyrics

Schalaams Schalaams on my phone I just de p! A couple grands of naira for that human hair And schalaams go just de start appear from everywhere Igbo Yoruba and even Malo girls Omo I swear it's deep wen hang out with shallow girls They go start de make demands wey even pa** ur power First time u knack de go start de plan their bridal shower Asif say u fit say u wish say U no even hit she go talk say boys are cliche She go start they act like Tonto Dike Her drama too much dey yarns balls like say na for pitch we dey Like your matter dey ground Na that's just ur ego wey I scatter for ground I know be pikin go dey hustle for ur maga Dey claim heaven sent but na devil wey de where prada It bad sef caus urs na made in aba They walk around de form swagga omo ur father Schalaams Schalaams on my phone I just de p!

You need to sign in for commenting.
No comments yet.