Davido - For Your Pocket (Remix) lyrics

Featuring ,

Published

0 1016 0

Davido - For Your Pocket (Remix) lyrics

[Intro] OBO!! Baddest Shabba, mad for your body like, Shabba Gum for your body like, Shabba Me I craze for your body like, Yea Baddest, baby [Verse 1 – Davido] You do my heart some kind way Disobey the rule pa** one way Since I sabi you, I just dey discover your yanch Shey I be like fool wey you wan play Me and you mehn we don tey You been know me when I never get alert You're so loveable, I'm in love with you And I wanna change your life My money Audible, money fall on you ten times Mad for your body like [Hook/Chorus] Say she no go give me love No go give me love wey I desire Carry your love oh Make you put your love for your pocket Say she no go give me kiss No go give me kiss wey I deserve Carry your kiss Make you put your kiss for your pocket Cos I be humble n---a I no dey like to buga Carry your love oh Make you put your love for your pocket Me I be humble n---a Me I no dey like to buga Carry your kiss oh Make you put your kiss for your pocket [Bridge] Shabba, mad for your body like, Shabba Craze for your body like, Shabba Me I run for your body like, Yea Shabba, mad for your body like, Shabba Run for your body like, Shabba Me I craze for your body like, Yea [Verse 2 – Perruzi] Shorty give me love like a love ray She do me love like a one way Shorty say she don't wanna discover my heart So so so, She do me right in a wrong way Shorty run my heart like a runaway Make a man wanna recover my heart Indescribable!! You're so loveable And I hope you change your mind I don't play peekaboo You're not easy to find Mad for your body like yeah [Hook/Chorus] Say she no go give me love No go give me love wey I desire Carry your love oh Make you put your love for your pocket Say she no go give me kiss No go give me kiss wey I deserve Carry your kiss Make you put your kiss for your pocket Me I be humble n---a I no dey like to buga Carry your love oh Make you put your love for your pocket Me I be humble n---a I no dey like to buga Carry your kiss oh Make you put your kiss for your pocket [Bridge] Shabba, mad for your body like, Shabba Craze for your body like, Shabba Me I run for your body like, Yea Aye, Shabba, mad for your body like, Shabba Run for your body like, Shabba Me I craze for your body like, Yea [Outro] This kind love!! e dey Do me some thing Girl I've been here before This kind love!! e dey Tell me some thing Wey them never tell me before Me I be confirm nigher They say I like to buga But I'm just living my life now Me ama sharp nigher No be say I like to buga Mad for your body like yeah Shabba, mad for your body like, Shabba Move for your body like, Shabba Whine for my nigher like, shabba

You need to sign in for commenting.
No comments yet.