BarryTjunz - Babadook lyrics

Published

0 150 0

BarryTjunz - Babadook lyrics

Intro (Oh baby your body no fine) Sai baba carry my shot Anybody anybody anybody hear? (Sai baba carry my shot) Anybody hear? Ye ye yah! There is fire on the mountain Everyday we dey talk about the troubles We dey fool ourselves like moongus We no care about the troubles Every person want to make money, excess money, illegal money Selling pants for money As you never get money, you be nobody and nobody go ever give you koide When you make money, you go start oppress the area You go k** anybody wey you fit k** for the area Suffer the area, you no get pikin for the area Arise O compatriot, my area dey call One time you don pledge to the beauty of this area There's sorrow in the area, political hysteria, crimes in the area Baba God dey watch k** anybody wey you fit k** for the area Suffer the area, you no get pikin for the area United we stand, divided we fall Yes I talk about it We be one body, we got to be for everybody Christian, m**m, Buddhist, Irreligion Dark or fair, or short or tall We be one body, we be one body Baba dey as you don turn, don turn babadook here Anybody hear? Anybody anybody hear the story for town? Anybody hear? There is fire on the mountain Ye yah Anybody hear? Anybody anybody feel the pain for town? Anybody hear? There is fire on the mountain Ye yah Ye ye ye oh, ye ye ye oh Trouble dey for town Ye yah Ye ye ye oh There is fire on the mountain Uhh uuhh Ye ye ye oh, ye ye ye oh Trouble dey for town Uhh uuhh Ye ye ye oh There is fire on the mountain Anybody hear? Anybody anybody hear the story for town? Anybody hear? There is fire on the mountain Everyday we dey talk about the troubles We dey fool ourselves like moongus We no care about the troubles Every person want to go abroad, school abroad, live abroad, make bloody money As you never get money, you be nobody and nobody go ever give you koide When you make money, you go start oppress the area You go k** anybody wey you fit k** for the area k**ings for the area, poverty full the area Arise O compatriot, my area dey call One time you don pledge to the beauty of this area There's sorrow in the area, political hysteria, crimes in the area Baba God dey watch k** anybody wey you fit k** for the area Sai baba carry my shot k** anybody wey you fit k** for the area Ye ye yah Anybody hear? Anybody anybody hear the story for town? Anybody hear? There is fire on the mountain Ye yah Anybody hear? Anybody anybody feel the pain for town? Anybody hear? There is fire on the mountain Sai baba carry my shot Sai baba carry my shot Sai baba carry my shot Hear There is fire on the mountain Sai baba carry my shot Sai baba carry my shot Hear There is fire on the mountain Anybody hear? Ye yah yah yah BarryTjunz Anybody hear? Anybody Anybody feel the pain?

You need to sign in for commenting.
No comments yet.