S’Bling on the track
Spyro
Funke Funke
oon ja mi lara je
The way you love me right
The way you treat me right
Apostle must hear of this
Say you give me joy
Wey dem no fit stop
Our love e no go spoil
If to say I be snake, I’ll swallow plenty money wey pa** 36 milla for you (Chii)
And even if I fail jamb o I don’t care
Don’t mind as long as you dey there
Walahi
If you leave me I’ll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me na see wetin I go chop o
Walahi
If you leave me I’ll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me see na wetin I go chop o
No be say na my belle dey push me but I know
If you leave na die…
Kiss me kiss me
yea yea baby kiss me
Can I come and do you ?
ehhn baby do you ahn
If to sey I be snake I’ll swallow
plenty money wey pa** 36 milla for you (Chii)
And even if I fail jamb o I don’t care
Don’t mind as long as you dey there
Walahi
If you leave me I’ll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me na see wetin I go chop o
Walahi
If you leave me I’ll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me na see wetin I go chop o
If you leave na die
Always loving you
Always loving you
Always loving you
Always loving you
Always loving you
Always loving you
Always loving you
Always loving you
Always loving you
S’Bling on the track
This sound is holy dope