INTRO
Hey instablognaija
Send this letter to your people for me heeey
Me i just speak my mind i no insult
VERSE
Me i enter Nigeria with free WIFI,free WIFI
I sey I enter naija with free WIFI,free WIFI
Charlie if i no dey feel Wizkid
No be say i no dey like wizkid
But if i bore i go show wizkid
No be only music we dey fight Taichi
If wizkid be your God me i don’t know
See this oloshi dey make too know
Nobody just for dey compare me
Charlie me i get my territory
You say wiz be your superstar
Me i no bore ooo
CHORUS
But me i no dey see wizkid like superstar,superstar
One one one me and wizkid you go see disaster,disaster
I go be your Oyedepo you go call me your pastor,paster
Watch me take over Africa you go call me master,oh master
VERSE
For twitter people dey ague hey
Facebook people dey fight hey
If you leave me and wizkid alone
I go scatter am ooo
Maybe you never heard about me
My name be shatta wale ooo
All who dey talk me dem shut up
Shatta Movement we na call fi back up
Any boy try diss Shatta Wale ago lost
If Wiz be your boss abi somebody too Boss
So Naija make uno stop dey rush
One on one ago k** am one touch
Tissue paper na me ago flash
This car race your boy go crash
If any boy try Shatta Wale, Shatta Wale