INTRO
=====
Zenator
Rudder
Ahnnn
It's Kennymix the almighty producer
VERSE 1
=======
Zenator: Won ni won n wa mi
I dey another state
The kind of state wey I dey
E pass U.S.A
Rudder: Won ni won n la mi
Like say I be toothpaste
You see this state wey I dey
Come back another day
Zenator: Shey you see me ri
Why you con dey beef mi oh
Shey because of this money
Oluwa lo n bless mi oh
Rudder: Won ni mo s'ogun owo
Enemies n ji soro oh oh
Dance away your sorrow
Everybody go down low.
CHORUS
======
Zenator: Bo jaye bo jaye jaye oh
On God lo wa
Mo moti mo moti mu Hennesy oh
On God ni mo wa
Oluwe oluwe maa wee eh eh
On God la jo wa
Mo mewe mo mewe mo mo'le ooh
On God la jo wa
BRIDGE
======
Rudder: On God
They say I be Rude boy me I concur
Ti mo ti mo'ti sogo
Ko ni daa f'awon ojuyobo
Yobo o yobo ooh
VERSE 2
=======
Zenator: You be my brother
So no dey beef me
If I no dey there eh
Shey you go represent me
Let's make this money
Make you no dey stress me
Spend it on a lau lau lau
No dey vex me
Rudder: Follow me go there
Ma lor soro simi ko to di p'ote
Brother mi no vex
If I no get money nobody go care
Nigboro yii won daran
Me I just dey on my own
Nobody go wan try am
Devil no go try my God
CHORUS
======
Zenator: Bo jaye bo jaye jaye oh
On God lo wa
Mo moti mo moti mu Hennesy oh
On God ni mo wa
Oluwe oluwe maa wee eh eh
On God la jo wa
Mo mewe mo mewe mo mo'le ooh
On God la jo wa
BRIDGE
======
Rudder: On God
They say I be Rude boy me I concur
Ti mo ti mo'ti sogo
Ko ni daa f'awon ojuyobo
Yobo o yobo ooh
OUTRO
=====
Zenator: Shey you see me ri
Why you con dey beef mi
Shey because of this money
Oluwa lo n bless mi
Rudder: Nigboro yii won daran
Me I just dey on my own
Nobody go wan try am
Devil no go try my God