Ghana girl say
She wan marry me o
I Hope say she sabi cook wache
Hope your love dey sweet pa** sheto
Baby girl I say
I say your body na k**er o
That girl for the corner
Tell somebody make them
Call am o
Way she dey whine am
I see fire for her body o
And if she follow me go
Na enjoyment go k** am o
Baby girl you bad o
Girl the way you whine o
I dey mad over you girl (x2)
Say you are my woman eh eh
My super woman
I dey mad over you girl (x2)
If I sing for you
You go love me o
Baby love me nonstop
I'll love you nonstop
Always kiss you ontop
Baby o
All over the world
Play the music nonstop
Tell dem dance to my song
Tell dem shake bum bum
Oh wea
That girl for the corner
Tell somebody make them
Call am o
Way she dey whine am
I see fire for her body o
And if she follow me go
Na enjoyment go k** am o
Baby girl you bad o
Girl the way you whine o
I dey mad over you girl (x2)
Say you are my woman eh eh
My super woman
I dey mad over you girl (x2)
Ghana girl say
She wan marry me o
I Hope say she sabi cook wache
Hope your love dey sweet pa** sheto
Baby girl I say
I say your body na k**er o