These days I gat many girls calling my phone
Calling my phone
Telling me they love me right now
They telling me they love me right now
Telling me they love me right now
These days, these days I gat so many girls calling my phone
Telling me they love me right now
Telling me they love me right now
Telling me they love me right now
Eh, now I no be guy wey dem dey sleep on
Now e be my wave wey dem dey ride on
Them dey surf on
Like the other day I on the radio
I hear so many songs wey dey sound like me
Now I no be guy wey dem dey sleep on
Now e be my wave wey dem dey hop-on
Like the other day I turn up on the radio
I hear so many songs wey dey sound like me
These days I gat many girls calling my phone
Calling my phone
Telling me they love me right now
They telling me they love me right now
Telling me they love me right now
Oh, These days, I gat so many girls
So many girls calling my phone
Telling me they love me right now
They Telling me they love me right now
Telling me they love me right now
Eh, now I no be guy wey dem dey sleep on
Now e be my wave wey dem dey ride on
Them dey surf on
Like the other day I on the radio
I hear so many songs wey dey sound like me
Now I no be guy wey dem dey sleep on
Now e be my wave wey dem dey ride on
Them dey surf on
Like the other day I on the radio
I hear so many songs wey dey sound like me
I swear to God
is no competition
Me I just dey my zone
Mehn, it’s no competition at all
I swear to God I came from the backyard
No godfathers
I’m just in my zone
Now I no be guy wey dem dey sleep on
Now e be my wave wey dem dey hop-on
Like the other day I turn up on the radio
I hear so many songs wey dey sound like me
Now I no be guy wey dem dey sleep on
Now e be my wave wey dem dey surf on
Surf on
I don’t wanna start naming names of songs now
But ehnehn, Adey pon d beat
It your boy eazi