[Intro]
Eeh-eeh-eh
It’s KrizBeatz
The trouble boy
[Hook/Chorus]
Ahh! abegi tell me the place make I know the location
“Uhnnn make I know the locationâ€
I get girls for Ghana and they ready to turn up
“uhnnn they ready to turn upâ€
Dem they smoke anything and dem they drink Hennessy ooh
“uhnnn dem dey drink Hennessy oohâ€
Make plenty money, you they do abosi ooh
Aah! but everytime I give you Lamba
Won a ni ki lo Shele gan gan
Ki lo Shele gan gan
You know I make you boogy down
Ki lo Shele gan gan “Keshiâ€
Ki lo Shele gan gan
Spegy stacking on my paper
Won a ni ki lo Shele gan gan
Ki lo Shele gan gan
I make the party come alive
Ki lo Shele gan gan
Ki lo Shele gan na
[Verse 1]
Dollar rise, e no rise, ko ma kan mi ke “kan mi keâ€
Ko wo pe, ma lo filo kilo lomi ke
See all your girls in my DM, ki lon wa ni be
Sliding in, abi o te epo ogede mole ni?
See! Charlie came, Charlie saw, Charlie conquered “Conqueredâ€
Charlie is going higher, he no dey go down
Charlie get haters, he no dey see haters
Charlie make money, Charlie he chop life
Ewa ki lode? Ki la gbe? Ki le ju gan na?
Ewo eyin gban gban, t’omo yi fe ma ju gan na
O fe ma fii kini buruku yii ma ko mi l’aya je
Anywayz mio mind joo ko mi l’aya je
[Bridge]
Hello? “Hello?â€
How’s you? “How is you?â€
Toyo baby “Toyo babyâ€
How’s you “How is you?â€
Oba nki e “Oba nki eâ€
How’s you “How is you?â€
Owo wa n’ile “owo wa n’ileâ€
How’s you
[Hook/Chorus]
Ahh! abegi tell me the place make I know the location
“Uhnnn make I know the locationâ€
I get girls for Ghana and they ready to turn up
“uhnnn they ready to turn upâ€
Dem they smoke anything and dem they drink Hennessy ooh
“uhnnn dem dey drink Hennessy oohâ€
Make plenty money, you they do abosi ooh
Aah! but everytime I give you Lamba
Won a ni ki lo Shele gan gan
Ki lo Shele gan gan
You know I make you boogy down
Ki lo Shele gan gan “Keshiâ€
Ki lo Shele gan gan
Spegy stacking on my paper
Won a ni ki lo Shele gan gan
Ki lo Shele gan gan
I make the party come alive
Ki lo Shele gan gan
Ki lo Shele gan na
[Verse 2]
So! whether na pankere wo gown abi orobo ki bo
Ti Hennessy yen ba ti ba le, me I must to Kibo
I don’t care about my hater, you be fowl you be cow
I’m a millimilli boy joor, ki lo kan ko tout
Line up that noise makers make I open a Porsche car
I am so fade I can’t see, ba mi tan torchlight
Na te ge simu, girl in Kenya, o de bad gaan
Shorthy as a skinny body and a very fat bum
Won a ni ose fliest “ose fliestâ€
When I pull up in a porsche, won a lo nse madness
Still the king of a new school, e still never reach you
Skibo-robo-skibo “Ose baddestâ€
[Bridge]
Hello? “Hello?â€
How’s you? “How is you?â€
Toyo baby “Toyo babyâ€
How’s you “How is you?â€
Oba nki e “Oba nki eâ€
How’s you “How is you?â€
Owo wa n’ile “owo wa n’ileâ€
How’s you
[Hook/Chorus]
Ahh! abegi tell me the place make I know the location
“Uhnnn make I know the locationâ€
I get girls for Ghana and they ready to turn up
“uhnnn they ready to turn upâ€
Dem they smoke anything and dem they drink Hennessy ooh
“uhnnn dem dey drink Hennessy oohâ€
Make plenty money, you they do abosi “Skiboâ€
Aah! but everytime I give you Lamba
Won a ni ki lo Shele gan gan
Ki lo Shele gan gan
You know I make you boogy down
Ki lo Shele gan gan “Keshiâ€
Ki lo Shele gan gan
Spegy stacking on my paper
Won a ni ki lo Shele gan gan
Ki lo Shele gan gan
I make the party come alive
Ki lo Shele gan gan
Ki lo Shele gan na
[Outro]
Make sense in the first office
k** them
And I dey boogy down yeah eeh
Spegy stacking on my paper
And I make the party come alive
Skibo, skibo
huh-huh-huh!!!