Uh R2bees, Dɔdɔdɔtidɔ
Mugeez intro
Live your life mek i dey live my life
Today be your day wey tomorrow be my night
And even if you lef everything go be right
I'm a bachelor for days wey the hustle a the wife
M.anifest
I claim the victory you dey bore that
But what's a big tree to a small ax
Relax mek i pull my slacks up and bust one
Who Jah bless address as sir or boss man
Ei Judas, you dat? Me kye wo kwakwa
I know my destiny certainly before the last supper
Forget dem boys they be ashaamia
Chickens in my coop, that's Darko farms for ya
Them try bend me, I face my fate
If I be R2bees I refuse to break
Kaa wo ho, na san dan ho, ayɛ late
I'm not trying to be good I'm meant for great
E be some way when the house n***as have a field day
Yɛn pɛ kyem pɛ still we fit play
We dey pull crowds like JJ
This song go hit I won't forget Mugeez when it's Pay day
Mugeez Chorus
You for believe in yourself oh boy
Sometimes you for burn the mosquito coil
Because dem go chop for your face dem go bite for your back
Chop for your case dem go mek you go lack
So many tings so many tings, So many tings
We no dey talk many tings
You for believe in yourself oh boy
Sometimes you for burn the mosquito coil
Because dem go chop for your face dem go bite for your back
Chop for your case dem go mek you go lack
So many tings so many tings, So many tings
Press and play we just dey watch many films
Kwesta
At some point this was hard to say
I'm the best in the game and but it ain't time to play
I'm a god okay? Yall my seeds, been waiting for you to grow since 2007 arbor day
But honestly, I ain't worried bout where the game is
Just maybe these lames is, with regards to this fame sh**
And how it make ur brain switch, til u forget which lane is
The right one and forget all it took to attain this
But then again you either down or you ain't
Look at the feet of a man who claims to have travelled ur lane
And if it got more sores than yours, more applauds than flaws
Then young boy u ain't as wild as you say
Hold your own, not gonna lie boy the road is long
I don't suggest u should roll alone
Long as the convos move like a mobile phone, you gone
Mugeez Chorus
Mugeez bridge
I no dey look wey ting another man dey do
Everything go follow, you for paddle your canoe
E no dey matter you no get chop, belly full
Nobody be nobody if dem say “who be you?”