My baby jo, jo
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo, jowo
One time three gbosa for the two person wey born you
I no go wan to try lose you chai they no born me well
I no fit tire for your matter, lai lai say I no do
Suddenly man ah calm down, man down for only you, yeah
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just dey whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go mind dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just dey whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go mind dem just be whiney
So me say jo o (jowo)
Look into my eyes oh baby (jowo)
Will you be my wife oh baby? (jowo)
Baby, oh ya raga, raga, raga for me
Jo o (jowo)
Look into my eyes, oh baby (jowo)
Will you be my wife? Oh baby…