{Verse 1 – Brymo}
If you get drunk, e go be like say you don know enough
and if you smoke gra** he go be like say you wan know a lot
But I know something wey you know no at all
say to take time you go make time, I talk am before before
Some people know say
Say the drug for sorrow na attitude
If you wait, you go soon find am say
Goodtimes go come around again
{Chorus}
Patience and Goodluck
Dem dey close like hair and skin
{Verse 2 – Brymo}
If you love somebody
Only to find say you no love them again
And the fire wey dey burn don quench
You no feel am again
Well me I know say the pa**ion wey die
Fit to rise again
To take time, you go make time
I dey talk am again and again
Some people talk say
Say to wait, na a waste, na pain
If you try you go soon find am say
Good things go come
And here to stay
{Chorus – Brymo}
Patience and Goodluck
Dem dey close like hair and skin
{Outro – Brymo}
Some people talk say
Say to wait, na a waste, na pain
If you try you go soon find out say
Good times go come around again