INTRO
i know she laugh with you,(nothing dey do you)
if she smiling with you (nothing dey do you)
and if she cry with you (nothing go do you)
ans if she laugh with you (nothing dey do you)
CHORUS
she fine pa** your girlfriend (see Gobbe)

omo she too hot ooo eeh
all dy girls dem go follow behind,she beautiful
she my queen,oh queen my naija,she fine pa** your girlfriend
fine pa** your mama hey
she be my naija
she fine pa** your girlfriend
fine pa** your mama hey
na she be my naija
VERSE 1
from the very first day that i set my eye on you girl
you be the real ??
and i never realy knew buddy whats up with you girls ah
na slowly slowly girl you make me fall in deeply for you
i talk about my baby girl you need to know her
CHORUS
she fine pa** your girlfriend (see Gobbe)
she fine pa** your girlfriend (see Gobbe)
she fine pa** your girlfriend (see Gobbe)
she fine pa** your girlfriend (see Gobbe)
omo she too hot ooo eeh
all dy girls dem go follow behind,she beautiful
she my queen,oh queen my naija,she fine pa** your girlfriend
fine pa** your mama hey
she be my naija
she fine pa** your girlfriend
fine pa** your mama hey
na she be my naija
VERSE 2
my woman my everything
i love her pa** everything
?makes me smile
she give me many things
na she be my everything
she so hot, she beautiful
no be wash,she colourful
my naija i dey talk about
and omo she too good ee,i no dey shout
VERSE 3
merry had a little land
story sayer no fit tremb
cu we dey jolly our motherland
our name no go dey on sinking sand
my mama has told me a million story
inside everything she tell me
ibi why you no funny
naija reppimg na my mama daily daily
and if a kpai today i know i be legendry
CHORUS
she fine pa** your girlfriend (see Gobbe)
she fine pa** your girlfriend (see Gobbe)
she fine pa** your girlfriend (see Gobbe)
she fine pa** your girlfriend (see Gobbe)
omo she too hot ooo eeh
all dy girls dem go follow behind,she beautiful
she my queen,oh queen my naija,she fine pa** your girlfriend
fine pa** your mama hey
she be my naija
she fine pa** your girlfriend
fine pa** your mama hey
na she be my naija
OUTRO