àðèÿ - Ojere lyrics

Published

0 126 0

àðèÿ - Ojere lyrics

[Prerude] Zoo level Oluwa Babanla (Yak) Oluwa Oluwa Babanla (Codename) Oluwa Babannla Turn Up [Verse 1] I just dey start Una just start to dey get enemies, Ojere Wait now, why una dey vex? Make I land first, before you bury me, Ojere Gat girls online, gat girls in-line T'on fe r'imi, Ojere! All of them fine, but am f*cking with the finest Won jeri mi, Ojere! Won kere si mi, mhen Presence mi kon d'awon l'amu, Ojere But, my guy, Walahi, me I no send them I no get airtime, Ojere! I no get time, Oje' but the rolley dey my left hand; Ojere No be say pe pride Oje' But you' rolling with the best gang, Ojere These girls dey fumble Them dey form hard-to-get, Ojere If she want dey long you, bros Abegi, use your hand, Ojere About last night; I really blame it on the Grey-goose Ojere I think say she be Coke bottle But woke up to see bottle of Farouz, Ojere Oh my God! Awon fans mi, E se o Ojere I never let the team leave me behind E le bere l'owo Seun, Ojere Am living life for where i dey So I am straight out on here, Ojere Real recognize real, but, you' fake Get out of here, Ojere! [Chorus] You can ask about me Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me Omo mo ti l'owo, zero smello 'round me Apg and Dmw na dem dey find me [Hook] Ose; Ose; E seun, Ojere! Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere [Verse 2] Zero Arizona; we dey smoke on Alariwo Ah s'are lo Dubai Emi, Banco, ati Obo 3k Dolls dey for pocket And you know that we spending the Dough Gave her all that D, now she' calling me Daddy o Yo yo yo yo! steady be getting the the Dou-Dou Look at me from head to toe-though n***a you already know-know I am Frosh! Yea! I dey rock only designer clothes And dem dey pay me for every show And if you dey owe me mhen am at at your door(Repeat) [Chorus] You can ask about me Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me Omo mo ti l'owo, zero smello 'round me Apg and Dmw na dem dey find me [Hook] Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere [Verse 3] You gat to keep up with the simplest And you fit to misplace something Taking too many boo shii from these nighar Switching on me started snitching on me Cut them off, quickly from my circle, as the ring-leader No new friends and fock all the old ones Who mess with Oluwa by the time when I dey growing up Time now, I be king I dey rap I dey sing I step onto the ring, now they' all trying to show me love I no dey fock with you I no dey fock with you! And just because we dey for the same cla** For Secondary School.. E no mean say you be my G E no mean say I owe you shii E no mean say you fit come chill for my crib Without informing me NO, no, no, no, no No, no, no, NO! I no like am! It's funny, how the ones that famz now are the ones Wey dey cover books for exam But, it's okay it's Okay! E m'owe but mo mo way, lati j'awo, fun emi Family, ati friends mi too much money! Yeah! [Outro] Ojere! DMW Ojere! The Ape in the building Ojere! Adey, on the beat; Ojere!

You need to sign in for commenting.
No comments yet.